Zlatan – “Lagos Anthem Lyrics”

Zlatan Lagos Anthem Lyrics

Zlatan – “Lagos Anthem Lyrics

STREAM/REGISTER TO DOWNLOAD MP3

LYRICS

P!
Ibile
Eko Wengele?
Ayayaya
Astala Astala
Jo’mo Ibile
Ah ah
Ibile
Arise, o Compatriots (Astalavi)

Every night Bentley
Every night Rolls Royce
Lo na tollgate, Won fe lo Jaiye
Padi mi gbe Aston Martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
Won fe lo Jaiye

Yet them go talk say, Money no dey Lagos
Them talk say, Money no dey Lagos
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won fe lo Jaiye

Them dey talk say, Money no dey Lagos
Them talk say, Money no dey Lagos
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won shano wole
Ah ah
Wo

Lati yaba ti ti wan Bariga
Awon omo iyami se oloun won gbo’wo pa
Won sun le rara Won n’gede
Omo ma jo owo se ko to jo ogede

Le’ko le’ko
Oloun wan sere, sere
Ole de la ti abroad
Ko de le e lere
Awo gan je ya kan to lowo
Taba fe lati oko wa ase opolo ko lo lo
Ayii
Nowo nowo
Nowo e soke
Poco Lee, Oba ijo, oya Ije e loke
Gbe body e joor

Every night Bentley
Every night Rolls Royce
Lo na tollgate, Won fe lo Jaiye
Padi mi gbe Aston Martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
Won fe lo Jaiye

Yet them go talk say, Money no dey Lagos
Them talk say, Money no dey Lagos
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won fe lo Jaiye

Them dey talk say, Money no dey Lagos
Them talk say, Money no dey Lagos
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won shano wole
Ah ah
Wo

Lambo truck, e dey Lagos
Rolls Royce, e dey Lagos
Motor 2020, e dey Lagos
Wan to bi 30, e dey Lagos

Omo wire wire, e dey Lagos
Wey dey bless my aza, e dey Lagos
Oil Money nko, e dey Lagos
Eyan Jowi Zaza, e dey Lagos
Seyi Tinibu, e dey Lagos
Shanky Lebanon , e dey Lagos
Oloribu, e dey Lagos
Ati Aka-gum

Say airport (e dey Lagos) wey no get AC (E dey Lagos)
Ijoba (E dey Lagos) wey no get pity (E dey Lagos)

Say I wan blow (E dey Lagos)
He no sabi sing (E dey Lagos)
E wan get money (E dey Lagos)
E no sabi hustle (E dey Lagos)

Ah Zlatan (E dey Lagos)
Obalaba (E dey Lagos)
Abrakatunba (E dey Lagos)
Davido wey get style (E dey Lagos)

Every night, Bentley
Every night, Rolls Royce
Lo na tollgate, Won fe lo Jaiye
Padi mi gbe Aston Martin
Emi gbe Bugatti
La le Friday
Won fe lo Jaiye

Yet them go talk say, Money no dey Lagos
Them talk say
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won fe lo Jaiye

Them dey talk say, Money no dey Lagos
Them talk say, Money no dey Lagos
Them dey talk say, Money no dey Lagos
Won shano wole

{Outro}
Money no dey Lagos…

It’s STG

Them go talk say, Money no dey Lagos
Money no dey Lagos

Zlatan – “Lagos Anthem Lyrics

The post Zlatan – “Lagos Anthem Lyrics” appeared first on tooXclusive.

  • Related Posts

    Wizkid’s Made in Lagos Deluxe Hits 900 Million Streams on Spotify

    Wizkid’s Made in Lagos Deluxe Surpasses 900 Million Streams on Spotify Wizkid’s Made in Lagos Deluxe edition has officially crossed an astonishing 900 million streams on Spotify, marking a historic…

    Read more

    MORE...
    Kai! Lyrics – Olamide Ft. Wizkid

    Olamide & Wizkid – Kai! Olamide & Wizkid Official Lyrics Experience the thrilling collaboration of Olamide and Wizkid in their sensational hit “Kai!”. This powerful track is known for its…

    Read more

    MORE...

    LATEST

    BTS THE COMEBACK LIVE: How To Watch & Global Release Time 

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 16 views
    BTS THE COMEBACK LIVE: How To Watch & Global Release Time 

    Will Invincible Season 4 Feature Thragg vs Battle Beast? Everything We Know

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 15 views
    Will Invincible Season 4 Feature Thragg vs Battle Beast? Everything We Know

    NYT Strands: (Nice glasses!) Hints and Answers for Today (March 7, 2026)

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 16 views
    NYT Strands: (Nice glasses!) Hints and Answers for Today (March 7, 2026)

    Absolute Superman #18 Release Date: Where to Read & Possible Story Predictions

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 18 views
    Absolute Superman #18 Release Date: Where to Read & Possible Story Predictions

    Jesse Lingard joins top club as a free agent

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 15 views
    Jesse Lingard joins top club as a free agent

    Victor AD drops ‘Prayer Request II’ with Jahmiel & Patoranking

    • By admin
    • March 7, 2026
    • 14 views
    Victor AD drops ‘Prayer Request II’ with Jahmiel & Patoranking